SOCIAL MEDIA
Twitter: https://twitter.com/iamRIFLEX
Facebook: https://www.facebook.com/iamRIFLEX/
Instagram: https://www.instagram.com/iamriflex/
YouTube: https://www.youtube.com/user/BoldBrother
SoundCloud: https://soundcloud.com/iamriflex
verse:
i tell am leave me she say no way
watin i go do see ngobe
o boy she look like say she carry like nyash
you know the tok “9ija no dey see last”
Papa God i say Papa God
epp ya son make you epp ya son
like Joseph do me i want run
but e be like say this ting go fun
my God
chorus:
girl i’m going insane
and na you be the one wey di scatter my brain
said na you be the one wey di make i dey crazy o
i’m going insane
and na you be the one wey di scatter my brain
said na you be the one wey di make i dey crazy o
hook:
i say i say i say
see this girl come dey make i dey craze
see the way she di wine up her waist
this ting just di bust up my brain
verse:
now i’m drawn in i dey touch her
i tell her this ting e no proper
i’ve fallen and this na temptation
why you do me implication
she tell me say boy e no matter
i give it to you now it’s the matter
know ya mind no get limitation
her body now dey call invitation
my God
bridge: jayoti
girl i see the way you moving
but i got to tell you no
she dey make my blood di boil o
but omo i got to go
bridge: riflex
fire go dey burn if you hold am for ya chest
i flee wahala i ain’t finna start a mess
she’s fine from her back to the face to her breast
Oluwa make you epp me pass this test
my God
Leave A Comment